President don assure Nigerians say light must shine in the end

President Tinubu don assure Nigerians say no matter wetin dey happen now for we country say light must shine at the end.

President come tori dis assurance when he tanda for d expatriate employment levy mata today, he come tori say with d kind people wey him put e place to manage d affairs of d economy say light must shine.

We go only say make we d people continiu to pray for the president and e team because this light suppose shine.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment