Tori say yawa don dey gas between papa and pikin for Kogi state

Sahara reporter don tori say yawa don dey gas between current governor Ododo of Kogi state and d former governor Yahaya Bello because of 1200 bags of rice.

Sahara don tori say silent yawa don dey go on since between d two leaders of the state.

For more tori abeg visit https://saharareporters.com/

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment