D association of table waters producers don tori during deir press conference say right now even though one sachet water dey sell for N50 we d people fit start to buy one sachet for N100.
Dem come tori say cost of production dey cripple deir business and put dem into more debt. Dem say almost all of dem wey be producers dey either get money from outside source or dey borrow heavily.
D association members come tori say abeg make Nigerians bear with dem as d situation come be for d country.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.