Some pipo for Zaria for Kaduna State on Friday kon carry plenty cartoons of indomie comot from one truck wey dey move wey dey load foodstuffs wey belong to BUA company.
One person wey be resident for di town tori am sey e happen for Dogarawa area of Zaria afta some youths dey para because say dem fit say d company dey among d manufacturers wey dey increase prices of dia goods without say dem no consider d no money for d average citizens.
E tori say dem say dis na opportunity for dem to weleh d truck and carry food go chop inside d hunger wey dem dey face.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.