Governor of Edo state, Godwin Obaseki don advise say d way forward from wetin d country dey face right now na to focus on d fundamentals, and dat fundamentals go be to increase production instead of to dey increase interest rates as CBN just do am recently.
Him tori dis one during d annual Edo zone bankers committee dinner wey dem hold for Benin city wey be d state capital.
D governor come tori further say d next few months fit get as e be if small business nor fit access loan because of how d interest rate don take high.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.