Court don talk say Abure remain Labour party’s chairman

D court of appeal for Abuja don tori say Julius Abure remain chairman of Labour party.

Justice Harma Barka wey deliver dis judgement come tok say mata wey dem bring against d chairman and others wey dem accused, na mata wey don pass before d election wey we dey call pre election matas and na also internal affairs mata wey nor suppose to even come court of appeal.

D court come also tok say d people nor fit prove d allegation wey dem accused dem for.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment