Tony Elemule don advised federal government to privatize transmission lines

D chairman of transnational corporation (Transcorp) and united bank of Africa (UBA) don advise government to change d power sector, and make dem also privatize transmission lines wey go help d economy grow, as e be say d economy just dey struggle.

Na for d interview wey im sidon with Bloomberg na him for tok say d wahala wey dey d electricity market nor make any industry grow becus of poor production.

Oga Tony com tori more say nor be good tin say Nigerians still dey depend on generator dis time, im com say im advise make federal government privatized d transmission lines to attract investors.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment