Di Nigeria customs service, Kebbi Command, don reopen d Kamba border for trade, but only for international trade dis time.
And dis directive dey com from Bashir Adewale wey be di comptroller general according to tori.
Dem further tori say no grains go ship out because of di scarcity of food for Nigeria.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.