Court don dismiss Adventist church suit wey dem file to stop election and exams on Saturdays

Justice James Kolawole Omotosho of di federal high court for Abuja, don dismiss di lawsuit wey one member of Seventh Day Adventist Church of Nigeria, Ugochukwu Uchenwa file to stop elections and exams to dey hold on Saturdays for we country. Di member been carry dis mata go for court because say nah Saturdays nai dem take dey hold service. But di court com described di case wey Ugochukwu file against di government as “frivolous, vexatious, bothersome, and unjustified.”  Di judge come further tori say di Seventh day Adventist church…

You dey wait for di right moment?

Di holy book say, any body wey dey look weather nor go sow, and if you nor sow, you nor go reap. Now dis sentence up dere suppose be everybody handbook on a daily basis; that is, if you wan do anything, and you dey wait for di right moment, e mean say u go fit just wait tire, because d right moment nor go ever come. So today, if you get anything wey you dey keep dey wait for di right moment to come, my dear, na now wey…