Edo state house of Assembly don impeach deputy governor Philip Shaibu

Edo state house of assembly don finally impeach Philip Shaibu wey be di deputy governor of di state.

Di house of assembly com impeach di deputy governor on Monday after dem adopt di report of di seven member probe panel wey dem set up to probe di allegation of gross misconduct against Philip Shaibu di deputy governor.

Di assembly com tok say Philip Shaibu offence dey impeachable as dem accuse am say him commit perjury due to say him leak state government secret.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment