Dem don go scata di security post wey bi dey di private house of former deputy govnor of Edo state Philip Shaibu.
Remember say na around last week nai dem impeach Philip Shaibu as deputy govnor.
According to tori, na some policemen and di Edo security network nai com demolish di security post with bulldozer on Sunday evening.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.