EFFC don charge Cubana Chief Priest for naira abuse

Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don charge popular Nigerian Instagram celebrity Pascal Okechukwu, wey we know as Cubana Chief Priest for Naira abuse.

Di gworment Agency charge Cubana Chief Priest becos according to dem, im spray, abuse and tamper with di national currency Naira for different party, and dis dey against di Central Bank Act of 2007, and according to EFFC na Wednesday, April 17th dem go arraign Cubana before Justice Kehinde Ogundare for Federal High Court wey dey Lagos.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment