One of our sister don share for her TikTok video wey bi nikkystar_55, say, she tire for United kingdom wey be UK, and decided to com back to naija after two years, dis one na wetin we go call rapa opposite of japa.
Our sister say she don tire for di hussle hussle for Uk and finally decide to return to naija, she com still tori say nor be only she and her family, as plenti japaris dese days don dey com back to naija make dem com take advantage of di opportunity wey dey we beta land naija.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.