Presido of United States, Joe Biden, don sign one bill enter law to ban TikTok app comot from social media for inside U.S.
As dem pass di bill for congress, dem com say dem order di company ByteDance wey be like say na China company, to sell di app within nine months, or kuku face di ban from U.S.
TikTok official com later release statement say, dem go challenge di mata for court, as dem say dat kind leg wey US presido carry come dey unconstitutional.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.