Di American international suku wey dey Abuja, where former guvnor Yahaya Bello for go pay aduvance fees for im children don return $760,910 to EFCC.
Na di head of di suku Greg Hughes, nai tori dis one on Saturday, say di suku nor get nortin to hide for di mata, say dem agree say dem collect di aduvance fee, but as dem com learn say di aduvance fee dey in connection with di mata wey EFCC dey investigate, dem begin cooperate with EFCC and com return di amount to EFCC.
Di tori tok say one of di receipt wey carry payment bi make aduvance fee payment to year 2035.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.