Engineer Dotun Sanusi wey also be Ibadan business man don carry electric bus com out, dis go make am di first electric bus and na 100 seater di bus bi.
Engineer Dotun com tori as im dey launch di electric bus say make di okada people and people wey dey ride keke nor worry, becos dem go soon get di opportunity wey go help dem change from diesel or petrol to electric.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.