Good news for Edo state workers, as govnor Godwin Obaseki don increase dia salary from N40,000 to N70,000, and dis increment according to di govnor, go start to happen as from May 1st 2024, dat day also double as workers day and na holiday.
Godwin Obaseki tori dis increment wen im dey open di new labour house secretariat complex wey dem build for unions for di state wey dey along Temboga road for Ikpoba hill for Benin city.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.