Court don troway di challenge wey bi dey against Edo state PDP gwornorship candidate

Federal high court for Abuja, don troway di mata wey some pipo bi carry go court to challenge how di PDP Edo state gwornorship candidate, Asue Ighodalo, take becom candidate for di gwonorship election wey go happen for September.

As Justice Ekwo dey giv di judgement on top all di different mata wey dem carry com, di Judge com rule say all of dem nor get beta ogbonge evidence to prove to di court wey go make di court cancel di primary election.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment