Ondo State government don com clarify di mata wey tori pipo bi carry about how di state for dia budget wan take use N5billion take renovate one day care, dem tok say na printer nai cos di error.
Na Sahara reporter be report di mata of how di state bi wan take use di N5billion take renovate day care, dem com salute Sahara reporter say na dia eagle nai detect di error.
You fit read di complete story for Ondo Government Says N5Billion Budgeted To Renovate Daycare Centre Was ‘An Error From Printer’, Commends SaharaReporters | Sahara Reporters.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.