University of Benin, Edo state don suspend di Student Union Gworment SUG till further notice, becos of di attack mata wey be happen to Labour Party gwornorship candidate wey bi di person of Olumide Akpata.
According to di Registrar Ademola Bobola, im tok say di university management approved dis suspension wey don already start since Monday 29 2024.
Im com add say dem don set up caretaker committee in di main time wey go dey conduct student mata, and dis committee get representatives from faculties, schools and institute.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.