Nigerian gworment don tori say dem go revoke di licence of any marketer wey dem catch say dem dey hide fuel for some corner or dey sell am for black market give pipo wey dey use jerrican take buy.
Gworment tori dis serious warning inside di fuel scarcity wey dey happen for di kontri dese days especially for some states for north yonda.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.