Appeal court for Abuja don tori say Philip Shaibu still remain di deputy gwornor of Edo state, dem tori say di first judgement wey Justice James Omotosho of federal high court first tok still remain, and base on dat them com dismiss di appeal wey Edo state house of Assembly file.
Di court com tori further say dem still maintain say di way dem take impeach Philip Shaibu show say dem violate di constitution.
Dem com later give directive say make dem pay Philip Shaibu e salary starting from April 2024 wey show when dem remove am from office.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.