Agency don giv beta warning to petrol station wey dey sell above di normal price

Di Nigeria Midstream and Downstream Petroleum Regulatory Authority (NMDPRA) don tori say dem go start to close any petrol station wey dey sell above di approved price.

Di Agency com tori say dem don receive report of some independent marketers wey dey sell petrol for N900-N1000 per litre.

Dem tori say di price wey NNPC approve nor suppose pass N650 for a litre.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment