Dele Momodu don tori say him hope say Senator Adams Oshiomole go apology to Obaseki

Dele Momodu tori for e instagram page say him go hope say Adams Oshiomole go apologize to Obaseki and e wife over di comment wey him make during di weekend wey make social media bi wan catch fire.

For di video wey everybodi dey provoke put, pipo hear wen Oshiomhole tok say Obaseki and e wife no get children, and upon say dem nor get children, dem nor fit adopt becos say e bi like say dem nor like children even though both Obaseki and Betsy e wife don dey 60 years.

Dele Momodu com tori say him hope say Oshiomhole go apologize to di Obaseki’s publicly becos according to him Oshiomhole take di mata too far.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment