Fuel production don start for Dangote refinery

Dangote group don announce say dem don start to production petrol for dia refinery, and dis beta news go help address di fuel scarcity wahala for di kontri.

Na Anthony Chiejina, wey bi di Chief branding and communications Officer for Dangote group nai tori dis mata on Monday.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment