Tori don report say mama of late presido Umar Yar’Adua, Hajiya Dada don kpai.
Dem report say na on Monday evening September 2nd, 2024, nai she take kpai for federal hospital wey dey Kastina, after she bi sick small.
Di family say dem go soon com out com announce di burial arrangement.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.