Nigeria gworment don charge seven suspects wey include two Chinese pipo go court becos of illegal mining activities for Kogi and Ondo state.
Na di mining marshal wey bi di enforcement unit wey dey regulate and secure mining sector for Nigeria nai arrest all d suspects for one new operation wey dem carry out.
According to di tori dem don charge all di suspects go court for Abuja.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.