Appeal court don still tori say Asue Ighodalo of PDP remain di candidate for di election

Appeal court wey sidon gidigba for Abuja don tok say Asue Ighodalo wey bi di gwornorship candidate for di pipo democratic party remain di authentic candidate for di election wey go take place on September 21 2024.

Dem tori dis one as dem troway di mata wey som Pipo carry go court say make dem disqualify Asue Ighodalo sake of say him be nor get beta voter’s card, as dem dey giv d judgement, dem tori say dem dey troway dis mata becos of say di mata lack merit, and di pipo wey carry di case com court nor fit prove anytin, and moreover INEC giv Asue Ighodalo better voter’s card.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment