Presido Tinubu don tori say him go try to start to make di quality beta infrastructure wey him see for China to dey appear for di kontry.
Presido tori dis mata give Nigerians wey settle gidigba for china wey dem dey call Nigeria diaspora organization for China chapter, presido tori say im ready to create di leadership wey go move di nation forward.
Him com tori further say China na very discipline society so make di Nigerians wey dey stay dere learn discipline and represent Nigeria as good citizens.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.