Dem say no more elephant for Sambisa forest

Borno gworment don tori say dem nor get any elephant again for inside Sambisa Forest

Na Mr. Peter Ayuba wey bi di director for forestry and wildlife for di ministry of environment nai tori dis mata say no more elephant for Sambisa forest.

Him tori say di rison wey dem nor get elephant again for Sambisa forest na sake of say dem don kpai dem finish wey oyibo dey call poaching, and also becos of say some natural occurrence still affect dem.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment