Donald Trump wey dey contest for di third time for US presidential election don tori say him go stop flights wey dey carry immigrants and suspension resettlement program for refugees if him becom presido for 2024.
Trump tori for e social media handle wey bi X say, if dem elect him again, di first thing wey him go do na to deportation all migrant straight, back to di kwontri where dem for dey come, according to am, dem dey invade America.
Nor bi small thin for immigrants o.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.