We say make di young pipo of that our sister kontry wey we dey call Ugandan gather here, make we ask them small question regarding dis video wey dey fly upandan for social media.
Pipo dey ask say weder dem use wrapper cover di face of di young men and women wey dey Ugandan?
As e come be nah, na only di young pipo of Ugandan nai go fit answer weder dem use wrapper cover dia face for inside dia kontry, but in d mintime na di videos wey dey below nai make pipo dey ask weder di young pipo for di kontry face cover.
We go dey wait for dia answer regarding wetin some pipo don call Africa disease.
see di video wey make some people dey provoke for di young pipo of Ugandan
Now, Africa need to look for exactly wetin dey worry dem, becos according to one of d pipo, political position nor be retirement home.
Wake up ye all and make una take una destiny for una hand. Na wetin dey worry una sef.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.