Ajaokuta steel, 23 Russian engineers don land for dere to see how to make am work

E be like say wedipeople go soon start work for Ajaokuta steel as dem say 23 engineers from Russian wey be di original builders of di Ajaokuta steel company don land for Kogi state for inside di Ajaokuta steel gongon to start to conduct technical work.

According to di tori dem say di team don dey start to check some kurukre plants wey nor dey work since to see how dem go fit take make am work.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment