Police don invite NLC presido for questioning

Naija police don tori say dem don invite Joe Ajaero wey bi presido of Nigeria labor congress (NLC) for questioning because of some kurukere mata wey oyibo dey call criminal conspiracies.

Dem com giv Joe Ajaero till Tuesday to report himself, odawise dem go issue warrant of arrest.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment