Minister of aviation don tell investors to report any aviation official wey go ask for bribe

Nigeria aviation minister, Festus Keyamo don ask investors to report any official wey go demand for any bribe before dem allow dem investors do business for 9ja.

Oga Festus Keyamo tori dis mata for Washington wen e sidon with Boeing aircraft manufacturers executive and oda investors.

Him com further address di ogas dem for di meeting say Nigeria door dey wide open for new business, and nothing go frustrate dem if dem com, and if any official try to frustrate dem dey ask for bribe, make dem make sure say dem report to him and him go take action with immediate alacrity.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment