INEC chairman don tori say dem ready gidigba to conduct Edo state election

INEC chairman Yakubu Mahmood don tori say dem ready well well full ground to conduct di Edo state election on September 21,2024.

Di chairman tori confidently about dis readiness becos according to him dem don provide all di funds wey dem nid to di state office wey dem want take conduct di election.

Di INEC chairman tori dis one for Benin wen him do readiness check on how di mata dey play, especially to test di materials for di election.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment