Tori tok say John Ogais known as Rambo for Libya wey dey give migrants beta torture plus di many many borku crime wey him don commit between Libya and Sicily before poyis come go arrest am.
Ogais according to tori dey 25 years, and di crime wey dem dey arrest him put so com start with kidnapping, sexual violence, aggravated homicide, and facilitating illegal immigration.
According to di tory, Rambo torture migrants for Libya nor bi small, plus say if e torture dem finish, and di person nor com fit stay alive from dat torture, e go still get mind take collect money from di victim family of which say e torture don already kpai di person finish
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.