Senate don talk say dem go probe d N30tn loans

Nigeria senate don talk am say dem go start to question some central bank officials on how dem take give out and d spending wey surround d 30 trillion naira loan for ways and means wey federal government collect during former president Buhari.

Na d chairman of d senate ad-hoc committee senator Isah Jibrin nai tori dis mata for one of e tori, e come tori say d probe go start this week.

D senate tori last week say dem go probe how dem take spend d money because d anyhowness of d spending nai contribute to d suffer wey we dey suffer for d country today and dem wan know which agencies benefit from dat ways and means money.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment