Federal government on thursday for Abuja com launch one new satellite pay television wey dem tok say go give Nigerians better service for their money.
Na George Akume wey be d secretary to d government of d federation wey e senior special assistant Prof. Babatunde Bernand represent, nai com open dis Nigerian satellite television wey happen for d shehu Yar’Adua center for Abuja.
Congratulations Nigerians.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.