Di presido of di Actors Guild of Nigeria (AGN) Emeka Rollas, don give command to all di feem people say make dem hold any feeming today, especially if di area dem wan use take feem na river area, becos of wetin happen to actor Junior Pope and others.

Di presido of di feeming people com still giv anoda command wey ban other actors from any feem wey Adanma Luke go produce till further notice.
Adanma Luke nai be get di production wey bi wan feature Junior pope and other crew members wey dem still dey search for.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.