Dem don go scata some area for former deputy govnor Philip Shaibu house

Dem don go scata di security post wey bi dey di private house of former deputy govnor of Edo state Philip Shaibu.

Remember say na around last week nai dem impeach Philip Shaibu as deputy govnor.

According to tori, na some policemen and di Edo security network nai com demolish di security post with bulldozer on Sunday evening.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment