EFCC don declare Yahaya Bello wanted

Di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, on Thursday, April 18, 2024 com declare former govnor of Kogi State, Yahaya Adoza Bello wanted becos say im nor gree appear for court for im connection inside alleged money laundering wey reach N80.2 billion.

Dis tori dey inside di EFCC website, and dem say anybody wey get information about di corner wey di former govnor dey, make di person contact di commission or di police station wey dey near dem.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment