Central Bank of Nigeria, (CBN), don ban Opay, moniepoint, Kuda, plus some odas, sake of say make dem nor open any new account for new customers for now.
Dem say di rison for di ban na becos dem beliv say dis platform dey do mago mago with cryptocurrency wey dey disturb di stability of di naira.
Discover more from WE DI PEOPLE
Subscribe to get the latest posts sent to your email.