Osun state gwornor Adeleke say im neva borrow any moni since im resume office

Gwornor of Osun state, Ademola Adeleke, don tori say im never borrow any moni since when im become gwornor of di state.

Di gwornor tori dis one wey im dey give di pipo report of e stewardship for di second edition of dia ipade imole forum.

Gwornor Adeleke com tok say di rison wey im never boro any kobo bi say, di plan dey among di plan and di pledge wey im make, say im nor go boro moni, but im go use di resources wey dey available take work for Osun state.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment