EFCC say dem remove body from dat tori wey tok say dem dey investigate former gwornors for Kworuption

Di Economic Financial Crimes Commission (EFCC) don tori say, dem nor get hand for dat tori wey dey fly everywhere say dem dey investigate former 58 gwornos for kworuption wey reach N2.187trillion.

Na Mr. Dele Oyewale wey bi di head of media and publicity, nai tori dis one on Sunday, im tok say di commission nor get hand for dat alleged investigation tori, and make di general public ignore dat kind tori since e nor dey com from dem.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment