President Tinubu don tell Qatari official to report any Nigerian official wey go ask for kpaje wey dem dey call bribe

President Tinubu don tell ogas for Qatari industry to report any Nigerian official wey go ask them for bribe before dem do business for we country.

Na d special adviser to d president on media and publicity, Ajuri Ngelale nai tori dis one for one of e tori.

President Tinubu come still assure d international business community say Nigeria dey very serious and ready to do business and him go make sure say e administration remove any bottle neck wey go tanda for d road of any legitimate business for Nigeria.

Please share

Discover more from WE DI PEOPLE

Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Related posts

Leave a Comment